DID YOU MISS EP24
Episode 25
As I dey wait for Juliet, I kon dey
contemplate
whether to drop the plan. Plenty questions
just
dey flow for my head: What if person catch
as we
dey comot? What if we come back late?
What if
any staff begin find Juliet during break
(because,
na heavy crime for any student to comot
from
school compound without permission).
As I won change my mind, I see Juliet for
door:
“Sir, I’m ready. Let’s go.”
I look her innocent face, look her small
pointed
b----t:s. She dey smile. Na wa oh, God
abeg na
onto you I commit my spirit o. I stand up
from
my sit.
“Ok. Be smart. You will go ahead of me and
act
like you’re alone. When you get outside the
gate
successfully, enter a keke going to kings-
road and
tell the driver to wait, then I’ll come and join
you”
“Ok sir.”
“I will be a few steps behind you”
She begin waka dey go the school gate
area. You
need to see how Innocent wey this girl dey
waka.
If no be say she wear school uniform I for
mistake
her for angel wey God send down from
heaven to
come warn us of our sins.
Na wa oh, God abeg give me wisdom to use
follow
naija girls. If to say king Solomon jam naija
babes, them for show am say sense dey
pass sense.
Brothers, make una shine eye o, if not plenty
of
una go marry confirm rubbish.
I stand for door dey watch and wait make
Juliet
waka go front small.
After she don waka like 30 steps, I kon close
my
staff room door, do sign of the cross then
kon
begin follow Juliet for back.
As I dey waka dey go, I dey look whether
Juliet
go succeed to cross the school gate. I dey
try
focus on her but different students just dey
disturb me with different talks like:
“Sir, its break time come and buy something
for
me.”
“Sir, yesterday you promised to buy me
something
but you didn’t”
“Sir, where are you going to?”
Which kind devils dem be this na. Then wan
spoil
my prison-break mission abi wetin. Some of
them
they try drag me go back sef. I just dey try
give
them small small excuse as I dey waka dey
go and
my eyes still dey on Juliet.
As Juliet reach gate, gateman call her. Chei!
Fvck up Don dey be dat o!. No no no, wait
….
she kon waka comot for gate. Hurray!!.
Oluwa
must be involved. I dey wonder wetin she
tell
that wicked gateman…. anyway na she kno
her
way sha.
I no fit ever waste my time say I dey study
any
naija girl character. Their character need
special
course for university to study am.
I start to waka fast so that I fit join her for
the
keke-napep wey she go enter dey wait for
me. As i
don waka near gate, I hear person shout my
name:
“Corper!, Corper!!”
I look the direction. Oh no!, which kind
winch be
this for this cool afternoon. The person wey
they
call me na Mr eke. Na him be the school
academic
officer and him office dey close to the gate
area.
Wetin this man dey call me for na?. At this
time,
I no need anybody to call me… not even
Obama.
I enter office go greet the enemy of
progress.
“Corper, you have been hiding from me”
“No sir, I’ve been really busy.”
“Where are you heading to?”
“I want to go and get something in town”
“Ok. When you come back, come and see
me. I
want us to discuss a little project”
“Ok sir.”
I waka comot. I purposely dey run from Mr
eke
because the man na ga:y. The first days
wey dem
post me come the school, we been dey
close. But I
kon notice say him dey always touch my
laps and
do some kind suspicious play wey I no dey
like.
One day, him kon say him wan kon visit me
for my
house because him wife and children travel
and
say him dey lonely for house. See this idi:-
ot
sha. Na that day I cancel everything about
am.
See school wey fresh girls plenty, dey beg for
sexvicing naim this fo®l dey chase him
fellow man.
God forbid!.
As I reach outside gate, I no see Juliet. I try
look inside some keke wey park left and
right I
still no see her.
I dey wonder, confusion just full my head.
Small time, one keke just drive come my
side, I
bin wan hala the keke man for reckless
driving but
the sweet voice wey I hear calm my brain:
“Sir, come inside”
I look inside see Juliet Naso I enter as me n Juliet reach my compound every body don go work I happy for my mind say today don sup d next fin I begin hear some kind noise frm one room like person dey mawn Chaii Wu b dz for dz afternoon........
NEXT EPISODE
News | Entertainments | Events | Sports | Articles | Relationships | Gossips>>>>>
Sunday, 26 March 2017
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Trending on KOB
-
Story was written by onihaxy Episode 19 I woke very early the next morning. Tosin had woke up earlier to prepare bathing water and als...
-
Nollywood icon, Joke Silva is a year older today. Happy birthday to her.
-
ABUJA — President Muhammadu Buhari, yesterday, set up a 13-member panel to probe two of his predecessors, late Umaru Musa Yar’Adua and Dr. ...
-
In his time as the governor of Kaduna State, Alhaji Balarabe Musa and most of his colleagues lived a spartan life due to the fact that corr...
-
Story was written by onihaxy Episode 15 I went to the bathroom to clean my face and then returned to my bed to properly view my whatsa...
-
DID YOU MISS EP23 Episode 24 Me- “….Ella’s friend, what’s your name?” Juliet- “so you have forgotten my name again. How many times wi...
-
Former President Obasanjo Abeokuta — Former president Chief Olusegun Obasanjo, yesterday, said he would have loved to participate in t...
-
I badan —AS the ancient town of Ile-Ife searches for a successor to late Oba Okunade Sijuwade on the stool of the Ooni of Ife, His imperial...
-
Kaduna – The Council of Imams and Ulama in Kaduna State, on Sunday said the effort by the President Muhammadu Buhari-led administration in ...
No comments:
Post a Comment