ME: sege how far?
SEGE: log on to whatsapp jaree.
ME: ok sir **logged on to whatsapp***
SEGE: how you dey na?, you no dey pick calls since yesterday, abi bimpe don lock you up?,
ME: no be so jaree, just got involved in some things ni jaree.
SEGE: things like what?, you don offend fashola ni?
ME: you no well ni.
SEGE: **laughs** how far with the job interview, hope you have been preparing well for it?.
ME: I dey try my best jaree.
SEGE: better try oooo, you have to upgrade ooo, make you marry this year
ME: I hear you. You nko?, time never reach for you?, atleast you dey blog and also doing importation business, you dey make money pass me times three na, when will you get married too?
SEGE: I still young na. I still dey queue for your back
ME: you no well segun
SEGE: your voice sound somehow, hope no problem?.
ME: nothing jor, just coming from the hospital.
SEGE: hospital kee?, what for?
ME: ***chaii, na who say make I mention hospital sef?, wetin I go tell this guy ooooo”.*** Eeeeeerhmm, betty is sick and admitted, so I went to check on her.
SEGE: onihaxy, you have finally succeeded in impregnating that girl abi?.
ME: ***laughs***, you no well, its typhoid, and she is getting better.
>>Story From => www°focuswap°com
SEGE: onihaxy!!!!, no be unclean water dey cause typhoid?, how person wey dey live for lekki, drinking cway water go get typhoid?
ME: **chai, I don enter am today***, me sef I don’t know ooooo.
SEGE: onihaxy, you sure say no be abortion you go do for that girl?.
ME: haba segun, trust me na. How I go do that kind thing without involving you na?, you no know say you be my coach and mentor?.
SEGE: so na me dey teach you bad bad things abi?.
ME: I no talk that one ooooo.
SEGE: so how about your concubine?
ME: who?
SEGE: bimpe na.
ME: she dey jaree
SEGE: she don give you your certificates?
ME: no oooo, but she promised to give me later.
SEGE: promised you?, how come?, how you take do am? Abi una don dey relate again?
ME: no ooo, she just said she is tired of fighting and wanted to give up.
SEGE: hmmmmmmm, onihaxy!!!!!
ME: wetin happen na?
SEGE: with this new development, two things are involved oooo.
ME: what and what?
SEGE: its either she wanted a favour from you, or there is a fresher trap ahead of you.
ME: segun sege!!!!.
SEGE: just be careful bro.
== WATCH OUT FOR EPISODE 6 ==
News | Entertainments | Events | Sports | Articles | Relationships | Gossips>>>>>
Saturday, 17 September 2016
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Trending on KOB
-
DID YOU MISS EP21 Episode 22 I didn’t want her to c-m yet. So I stopped and looked her in the eyes. Her breathing was intense: this w...
-
DID YOU MISS EP23 Episode 24 Me- “….Ella’s friend, what’s your name?” Juliet- “so you have forgotten my name again. How many times wi...
-
DID YOU MISS EP3 Episode 4 I handed over the text book to Ella. She took it to class and promised to return it. I no know whether she r...
-
DID YOU MISS EP12 Episode 13 “My name is chinwe” She dey smile. She know say her nyash Don hook me. I gave her #200 say make she buy ...
-
DID YOU MISS EP1 Episode 2 I arrived the school on Monday morning feeling fly and ready for whatever. I was offered a table in the scie...
-
DID YOU MISS EP20 Episode 21 I continued my kisses and licks on her thighs, then proceeded to gently rubbing one of her breas:ts. She...
-
DID YOU MISS EP2 Episode 3 Omoh, as I enter d class, d girls come dey shout like say dem see jay-z. I come shout 4 dem say make them s...
-
DID YOU MISS EP6 Episode 7 I obey like small pikin, closed my eyes dey wait (hope say this girl no wan use knife cut off my tin oh, c...
-
DID YOU MISS EP5 Episode 6 As she grabbed my hand, I stopped sucking and looked at her with an innocent face (like 2months old pikin we...
-
DID YOU MISS EP7 Episode 8 Before I left for the VP’s office, I told Mrs venny that I was going to see the VP. I and Mrs. venny share...
No comments:
Post a Comment